Header Ads

15 WAYS TO BE HAPPY- BY JUDAISKY

Look into my eyes and tell me how much you love me.Na so somebody take give me Apollo last year oh😏

First Class in Electrical engineering But you can't Hug a transfomer* 
    Is that one a First class?  😒

My ex just sent me pics of her kissing her new boyfriend💏 just to make me jealous... Well I'm forwarding it to her dad now😒😒

Dangote, Otedola & the likes didn’t get rich by forwarding messages to 10 people!🙄💁🏾‍♀️
Don’t be a Shenanigan in anyone’s Dm👉🏽👂

I sabi cook, I sabi cook😏 in fact cooking is my hobby. Chioma come see d soup🍲 wey u cook, d fish🐟 still dey alive.
🥺🥺🥺🥺🥺

Those who knocks at your door still use
their mouth to say ko,ko,ko. What's your
problem🤣🤣😃😅😅😀😂😂😅

I go dey chat u many times, u go dey read my message dey ignore dem.
Wen u go dey contest for face of Akpamu now, u go send me link make I vote 4 u😒😒😒 Idoit!!!!

Please while praying for those in prison, Remember those wearing engagement rings 💍 for 3years too.
😂😂😂😂

My Girlfriend is cheating on me, 
Should I report her to my wife to help me talk to her.? 🙄

If she can't cook, no bride price for her. Save Dat money for takeaways. 
😹😹

Most people don't have relationship problems, they have personal problems that effect their relationships.👌
Work on yourself before building a relationship

For good 13 years in cultism no house; no car; no Achievement Na only mark full all ur body bro why not try evangelism 🤔```

Dis relationship thing hard oo😒
Una wey get 1year relationship, how una dey do am?*🤔
Me and dis one just dey fight every 1hr!🥺🥺🥺🥺

I dey hate nonsense oo, this afternoon i was sleeping & I fell down
 from my bed & I broke my Virginity😭😢```

In Nigeria, When light spark, the first thing we do is to smell our charger 😂😂```

1 comment:

Powered by Blogger.